Difference between revisions of "asampete"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# asampete: woman wey be sey e fine well well | # asampete: woman wey be sey e fine well well | ||
− | #:{{ux|dv|Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.|( That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)}} | + | #:{{ux|dv|Dat babe too make sense, she be '''asampete''', na me dey tell you.|( That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[babe]], [[chikala]], [[bae]], [[omotoshan]], [[kele]] | * [[babe]], [[chikala]], [[bae]], [[omotoshan]], [[kele]] |
Revision as of 11:51, 29 September 2020
Naija
Alternative forms
- asamkpete
Etymology
From : Igbo (For Igbo de dey also dey use ásá)
Pronunciation
- ásámpɛ̀tɛ̀
Usage
dem dey use am for where de dey speak Igbo
Definition
woman wey be sey e fine well well
Noun
- asampete: woman wey be sey e fine well well
- Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you. — ( That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)
Synonyms
Antonyms
- wowo,
Translations
- English: a gorgeous woman