asampete
Naija
Alternative forms
- asamkpete
Etymology
From : Igbo (For Igbo de dey also dey use ásá)
Pronunciation
- ásámpɛ̀tɛ̀
Usage
dem dey use am for where de dey speak Igbo
Definition
woman wey be sey e fine well well
Noun
- asampete: woman wey be sey e fine well well
- ' — Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.
Synonyms
Antonyms
- wowo,
Translations
- English: a gorgeous woman