asampete

Revision as of 11:50, 29 September 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • asamkpete

Etymology

From : Igbo (For Igbo de dey also dey use ásá)

Pronunciation

  • ásámpɛ̀tɛ̀


Usage

dem dey use am for where de dey speak Igbo

Definition

woman wey be sey e fine well well

Noun

  1. asampete: woman wey be sey e fine well well
    Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you.  — ( That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a gorgeous woman