Difference between revisions of "asignado"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Na di kind agreement wey de dey put [[hand]] for paper ontop after dey don write am finish. | * Na di kind agreement wey de dey put [[hand]] for paper ontop after dey don write am finish. | ||
− | :* {{ux|dv|For inside United Nations '''Asignado''', dem talk sey every child get right to live. |( | + | :* {{ux|dv|For inside United Nations '''Asignado''', dem talk sey every child get right to live. |(According to the UN Convention, every child has a right to live.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''pact, agreement, covenant'' | * English: ''pact, agreement, covenant'' | ||
Line 19: | Line 19: | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[ | + | [[atoknado]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''faithful, trustworthy'' | * English: ''faithful, trustworthy'' |
Latest revision as of 14:38, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: English I sign and I do
Pronunciation
- àsànàdû
Noun
- Na di kind agreement wey de dey put hand for paper ontop after dey don write am finish.
- For inside United Nations Asignado, dem talk sey every child get right to live. — (According to the UN Convention, every child has a right to live.)
Translations
- English: pact, agreement, covenant
Adjective
- Person wey dey do wetin im promise sey im go do.
- Wetin make dem give you di job na because you be asignado. E sure for dem sey you go do am finish on time. — (They gave you the job because you keep your promises. There are convinced that you will finish it on time.)
Synonym
Translation
- English: faithful, trustworthy