Difference between revisions of "away"

 
(6 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
* àwê
 
* àwê
  
<sm2>Pcm-ng-away.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-away.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-away.m.ogg</sm2>
+
<sm2>pcm-ng-away.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Outside di country.
+
# [[oyibo]] [[people]] country.
:* {{ux|dv|Dat guy dey '''away''' |(NSC_Legbeti_2021. That guy lives outside the country )}}
+
#:* {{ux|dv|Dat guy dey '''away'''. |(NSC_2021, That guy lives outside the country.)}}
:* {{ux|dv|none of im people dey here o, dem all dey '''away''' |( None of his relative lives here, they are all based abroad.)}}
+
#:* {{ux|dv|E no get people here o, all of dem dey '''away'''.|( NSC_2021, None of his relative lives here, they are all based abroad.)}}
* Waka wey person waka follow person wey e no dey marry.
+
# Make person dey follow person wey e no marry.
:* {{ux|dv|Na '''away''' match she go play come pass dere carry belle. |(NSC_Legbeti_2021. She got pregnant from a fling she had.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na '''away''' match she go play come pass dere carry belle. |(NSC_2021, She got pregnant from a fling she had.)}}
:* {{ux|dv|Say your wife travel no mean say you go begin do'''away.|(NSC_Legbeti_2021. The fact that your wife traveled does not mean you should have flings,)}}
+
#:* {{ux|dv| Sey your wife travel no mean sey you go begin do '''away'''.|(NSC_2021, The fact that your wife traveled does not mean you should have flings.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
Line 25: Line 25:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
* ''foreign based'', ''fling''
+
* English: ''foreign based'', ''fling''

Latest revision as of 13:26, 20 April 2023

Naija

Etymology

  • English: away

Pronnciation

  • àwê

Play Play

Noun

  1. oyibo people country.
    • Dat guy dey away.  — (NSC_2021, That guy lives outside the country.)
    • E no get people here o, all of dem dey away.  — ( NSC_2021, None of his relative lives here, they are all based abroad.)
  2. Make person dey follow person wey e no marry.
    • Na away match she go play come pass dere carry belle.  — (NSC_2021, She got pregnant from a fling she had.)
    • Sey your wife travel no mean sey you go begin do away.  — (NSC_2021, The fact that your wife traveled does not mean you should have flings.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: foreign based, fling