Difference between revisions of "away"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # [[oyibo people]] country. | + | # [[oyibo]] [[people]] country. |
− | #:* {{ux|dv|Dat guy dey '''away''' |(NSC_2021 | + | #:* {{ux|dv|Dat guy dey '''away'''. |(NSC_2021, That guy lives outside the country.)}} |
− | #:* {{ux|dv|E no get people | + | #:* {{ux|dv|E no get people here o, all of dem dey '''away'''.|( NSC_2021, None of his relative lives here, they are all based abroad.)}} |
# Make person dey follow person wey e no marry. | # Make person dey follow person wey e no marry. | ||
− | #:* {{ux|dv|Na '''away''' match she go play come pass dere carry belle. |(NSC_2021 | + | #:* {{ux|dv| Na '''away''' match she go play come pass dere carry belle. |(NSC_2021, She got pregnant from a fling she had.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Sey your wife travel no mean sey you go begin do'''away'''.|(NSC_2021 | + | #:* {{ux|dv| Sey your wife travel no mean sey you go begin do '''away'''.|(NSC_2021, The fact that your wife traveled does not mean you should have flings.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 13:26, 20 April 2023
Naija
Etymology
- English: away
Pronnciation
- àwê
Noun
- oyibo people country.
- Dat guy dey away. — (NSC_2021, That guy lives outside the country.)
- E no get people here o, all of dem dey away. — ( NSC_2021, None of his relative lives here, they are all based abroad.)
- Make person dey follow person wey e no marry.
- Na away match she go play come pass dere carry belle. — (NSC_2021, She got pregnant from a fling she had.)
- Sey your wife travel no mean sey you go begin do away. — (NSC_2021, The fact that your wife traveled does not mean you should have flings.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: foreign based, fling