away
Naija
Etymology
- English: away
Pronnciation
- àwê
Noun
- oyibo people country.
- Dat guy dey away. — (NSC_2021, That guy lives outside the country.)
- E no get people here o, all of dem dey away. — ( NSC_2021, None of his relative lives here, they are all based abroad.)
- Make person dey follow person wey e no marry.
- Na away match she go play come pass dere carry belle. — (NSC_2021, She got pregnant from a fling she had.)
- Sey your wife travel no mean sey you go begin do away. — (NSC_2021, The fact that your wife traveled does not mean you should have flings.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: foreign based, fling