Difference between revisions of "awuf"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin person no pay for [[atall]] or pay reach di real price before im get am.  
 
* Wetin person no pay for [[atall]] or pay reach di real price before im get am.  
:* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Egbokhare_2020, Giveaways are dangerous.)}}
:* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)}}
+
:* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(NSC_Legbeti_2020, The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)}}
:* {{ux|dv|I don learn not to do '''awuf''' with my yam. |(katakata__1001. I no longer do a giveaway with my yams)}}
+
:* {{ux|dv| Na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |(NSC_Legbeti_2020, It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)}}
:* {{ux|dv| Na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |(NSC_Legbeti_2020. It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*[[oshofree]]
 
*[[oshofree]]
 +
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''giveaways'', ''freebies''
 
* English: ''giveaways'', ''freebies''

Revision as of 17:00, 9 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • àwûf

Play Play

Noun

  • Wetin person no pay for atall or pay reach di real price before im get am.
  • Awuf dey run belle o.  — (Egbokhare_2020, Giveaways are dangerous.)
  • We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?.  — (NSC_Legbeti_2020, The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)
  • Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa.  — (NSC_Legbeti_2020, It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)

Synonyms

Translations

  • English: giveaways, freebies

Adjective

  • Na when someting plenty yanfufanfu throwey
  • Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish.  — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new WiFi with endless connectivity)
  • No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party.  — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)

synonyms

Translations

  • English: giveaway, bonus