Difference between revisions of "awuf"

Line 24: Line 24:
  
===Adjective===
 
===Adjective===
* Make someting  
+
* Make someting dey wey person go get wetin pass di money e pay.
 
:* {{ux|dv|Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new '''awuf''' WiFi wey no dey finish. |(bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new  WiFi with endless connectivity)}}
 
:* {{ux|dv|No be today di governor dey give dose kind '''awuf''' tings for im birthday party. |(NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)}}
 
:* {{ux|dv|No be today di governor dey give dose kind '''awuf''' tings for im birthday party. |(NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)}}

Revision as of 17:03, 9 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • àwûf

Play Play

Noun

  • Wetin person no pay for atall or pay reach di real price before im get am.
  • Awuf dey run belle o.  — (Egbokhare_2020, Giveaways are dangerous.)
  • We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?.  — (NSC_Legbeti_2020, The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)
  • Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa.  — (NSC_Legbeti_2020, It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)

Synonyms

Translations

  • English: giveaways, freebies

Adjective

  • Make someting dey wey person go get wetin pass di money e pay.
  • Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish.  — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new WiFi with endless connectivity)
  • No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party.  — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)

synonyms

Translations

  • English: giveaway, bonus