Difference between revisions of "awuf"

 
(15 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 11: Line 11:
 
<sm2>Pcm-ng-awuf.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-awuf.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 18
 
* Frequency rank in raw corpus: 5789
 
===Usage===
 
#na street abi TV dem dey use am.
 
 
===Noun===
 
===Noun===
#na wetin person no pay for at all or pay reach real price  
+
* Wetin person no pay for [[atall]] or pay reach di real price before im get am.
#:* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Freebies can be dangerous.)}}
#:* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)}}
+
:* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(We all took the shirts we wore the other day home. It's a freebie. Or sir, are we to pay?)}}
#:* {{ux|dv|I don learn not to do '''awuf''' with my yam. |(katakata__1001. I no longer do giveaway with my yams)}}
+
:* {{ux|dv| Na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |(It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)}}
#:* {{ux|dv|na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |(NSC_Legbeti_2020. It was the bonus data dolled out by MTN last week made calls to my parents possible.)}}
+
 
====Derived forms====
 
[[berekete]], [[yanfuyanfu]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*[[oshofree]]
 
*[[oshofree]]
 +
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''giveaways'', ''freebies''
 
* English: ''giveaways'', ''freebies''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#na when person wan say someting go yanfufanfu throwey 
+
* Make someting dey wey person get wey pass di money wey e pay.
#:* {{ux|dv|Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new '''awuf''' WiFi wey no dey finish. |(bbc__44045. On July 2018 Google launched the new  WiFi with endless connectivity)}}
+
:* {{ux|dv|Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new '''awuf''' WiFi wey no dey finish. |(bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new  free WiFi with endless connectivity.)}}
#:* {{ux|dv|No be today di governor dey give dose kind '''awuf''' tings for im birthday party. |(NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)}}
+
:* {{ux|dv|No be today di governor dey give dose kind '''awuf''' tings for im birthday party. |(The governor is known for such freebies at his birthday parties)}}
 +
====synonyms====
 +
* [[berekete]], [[yanfuyanfu]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''giveaway'', ''bonus'
+
* English: ''giveaway'', ''bonus''

Latest revision as of 15:36, 14 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • àwûf

Play Play

Noun

  • Wetin person no pay for atall or pay reach di real price before im get am.
  • Awuf dey run belle o.  — (Freebies can be dangerous.)
  • We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?.  — (We all took the shirts we wore the other day home. It's a freebie. Or sir, are we to pay?)
  • Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa.  — (It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)

Synonyms

Translations

  • English: giveaways, freebies

Adjective

  • Make someting dey wey person get wey pass di money wey e pay.
  • Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish.  — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new free WiFi with endless connectivity.)
  • No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party.  — (The governor is known for such freebies at his birthday parties)

synonyms

Translations

  • English: giveaway, bonus