Difference between revisions of "awuf"
(→Naija) |
|||
(15 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-awuf.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-awuf.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin person no pay for [[atall]] or pay reach di real price before im get am. | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Freebies can be dangerous.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(We all took the shirts we wore the other day home. It's a freebie. Or sir, are we to pay?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |(It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)}} | |
− | + | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[oshofree]] | *[[oshofree]] | ||
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''giveaways'', ''freebies'' | * English: ''giveaways'', ''freebies'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make someting dey wey person get wey pass di money wey e pay. | |
− | + | :* {{ux|dv|Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new '''awuf''' WiFi wey no dey finish. |(bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new free WiFi with endless connectivity.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|No be today di governor dey give dose kind '''awuf''' tings for im birthday party. |(The governor is known for such freebies at his birthday parties)}} | |
+ | ====synonyms==== | ||
+ | * [[berekete]], [[yanfuyanfu]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''giveaway'', ''bonus' | + | * English: ''giveaway'', ''bonus'' |
Latest revision as of 15:36, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- àwûf
Noun
- Wetin person no pay for atall or pay reach di real price before im get am.
- Awuf dey run belle o. — (Freebies can be dangerous.)
- We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?. — (We all took the shirts we wore the other day home. It's a freebie. Or sir, are we to pay?)
- Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. — (It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)
Synonyms
Translations
- English: giveaways, freebies
Adjective
- Make someting dey wey person get wey pass di money wey e pay.
- Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish. — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new free WiFi with endless connectivity.)
- No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party. — (The governor is known for such freebies at his birthday parties)
synonyms
Translations
- English: giveaway, bonus