Difference between revisions of "awuf"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: ''Unknown'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 16: | ||
* Frequency in raw corpus: 18 | * Frequency in raw corpus: 18 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 5789 | * Frequency rank in raw corpus: 5789 | ||
− | + | ===Usage=== | |
− | + | #na street abi TV dem dey use am. | |
− | + | ===Noun=== | |
− | + | #na wetin person no pay for at all or pay reach real price | |
− | === | + | #:* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|I don learn not to do '''awuf''' with my yam. |(katakata__1001. I no longer do giveaway with my yams)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |(NSC_Legbeti_2020. It was the bonus data dolled out by MTN last week made calls to my parents possible.)}} | |
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | + | [[berekete]], [[yanfuyanfu]] | |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | *[[oshofree]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''giveaways'', ''freebies'' |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | #na when person wan say someting go yanfufanfu throwey | ||
+ | #:* {{ux|dv|Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new '''awuf''' WiFi wey no dey finish. |(bbc__44045. On July 2018 Google launched the new WiFi with endless connectivity)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|No be today di governor dey give dose kind '''awuf''' tings for im birthday party. |(NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: bonus | + | * English: ''giveaway'', ''bonus' |
Revision as of 18:10, 30 November 2020
Naija
Alternative forms
- awoof
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- àwûf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 18
- Frequency rank in raw corpus: 5789
Usage
- na street abi TV dem dey use am.
Noun
- na wetin person no pay for at all or pay reach real price
- Awuf dey run belle o. — (Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)
- We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?. — (NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)
- I don learn not to do awuf with my yam. — (katakata__1001. I no longer do giveaway with my yams)
- na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. — (NSC_Legbeti_2020. It was the bonus data dolled out by MTN last week made calls to my parents possible.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: giveaways, freebies
Adjective
- na when person wan say someting go yanfufanfu throwey
- Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish. — (bbc__44045. On July 2018 Google launched the new WiFi with endless connectivity)
- No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party. — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)
Translations
- English: giveaway, bonus'