awuf

Revision as of 12:21, 2 December 2020 by 154.66.38.140 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • àwûf

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 18
  • Frequency rank in raw corpus: 5789

Usage

  1. na street abi TV dem dey use am.

Noun

  1. na wetin person no pay for at all or pay reach real price
    • Awuf dey run belle o.  — (Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)
    • We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?.  — (NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)
    • I don learn not to do awuf with my yam.  — (katakata__1001. I no longer do giveaway with my yams)
    • na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa.  — (NSC_Legbeti_2020. It was the bonus data dolled out by MTN last week made calls to my parents possible.)

Derived forms

berekete, yanfuyanfu

Synonyms

Translations

  • English: giveaways, freebies

Adjective

  1. na when someting go plenty yanfufanfu throwey
    • Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish.  — (bbc__44045. On July 2018 Google launched the new WiFi with endless connectivity)
    • No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party.  — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)

Translations

  • English: giveaway, bonus'