Difference between revisions of "baby"
(→Noun) |
|||
(10 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Pikin wey be sey e never grow to take care [[imsef]] | + | # Pikin wey be sey e never grow to take care [[imsef]]. |
− | #:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun | + | #:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|You talk sey grandma don dey behave like '''baby''' now. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving like a child now.)}} | |
− | #:* {{ux|dv|You talk sey grandma don dey behave like '''baby''' now. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving | + | # Wetin person fit call anoder person wey be sey dem dey run tings. |
− | # Wetin person fit call anoder person wey be sey | + | #:* {{ux|dv|Oh '''baby'''! |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)}} |
− | #: {{ux|dv|Oh '''baby'''! |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)}} | + | #:* {{ux|dv| Guy, when your '''baby''' go show make we know am? Abi you want wait make una wedding reach? |(Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)}} |
− | #:* {{ux|dv| Guy, when your baby go show make we know am | ||
# Wetin be sey person like well well. | # Wetin be sey person like well well. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dis your new baby, e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy | + | #:* {{ux|dv| Dis your new '''baby''', e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy Rolex o. |(Your new '''baby''' has just been released, right? Only wealthy persons wear Rolex.)}} |
− | # Wetin just be person own or wetin person just do. | + | # Wetin just be person own or wetin person just do or get. |
− | #: {{ux|dv| Di Nigerian singer talk sey im new '''baby''' go soon drop. |( | + | #: {{ux|dv| Di Nigerian singer talk sey im new '''baby''' go soon drop. |(The Nigerian musician said his new project will soon be released.)}} |
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[tata]], [[pikin]], | [[tata]], [[pikin]], | ||
Line 37: | Line 34: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person. | |
− | + | :* {{ux|dv| See as she dey carry di '''baby''' wey you buy for am upandown.|(NSC_2020, See how she is carrying the doll you bought for her everywhere.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy '''baby''' for girl. |(NSC_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
[[nwababy]] | [[nwababy]] | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[tata]], [[pikin]], [[dollbaby]], [[babe]], [[sisi]] | [[tata]], [[pikin]], [[dollbaby]], [[babe]], [[sisi]] | ||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
[[mama]] | [[mama]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | English: ''a little child | + | English: ''a little child, young lady doll'' |
Latest revision as of 16:14, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: English baby
Pronunciation 1
- bébɪ̀
Noun
- Pikin wey be sey e never grow to take care imsef.
- Dem say you carry dis kind baby enter under sun. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
- You talk sey grandma don dey behave like baby now. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving like a child now.)
- Wetin person fit call anoder person wey be sey dem dey run tings.
- Oh baby! — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
- Guy, when your baby go show make we know am? Abi you want wait make una wedding reach? — (Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)
- Wetin be sey person like well well.
- Dis your new baby, e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy Rolex o. — (Your new baby has just been released, right? Only wealthy persons wear Rolex.)
- Wetin just be person own or wetin person just do or get.
- Di Nigerian singer talk sey im new baby go soon drop. — (The Nigerian musician said his new project will soon be released.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: a little child, girlfriend doll
Pronunciation 2
- bèbí
Noun
- Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person.
- See as she dey carry di baby wey you buy for am upandown. — (NSC_2020, See how she is carrying the doll you bought for her everywhere.)
- When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy baby for girl. — (NSC_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)
Related Forms
Synonyms
tata, pikin, dollbaby, babe, sisi
Antonyms
Translations
English: a little child, young lady doll