Difference between revisions of "baby"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 13: Line 13:
 
#:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}}
 
#:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}}
 
#:* {{ux|dv|You talk sey grandma don dey behave like '''baby''' now. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving like a child now.)}}
 
#:* {{ux|dv|You talk sey grandma don dey behave like '''baby''' now. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving like a child now.)}}
# Wetin person fit call anoder person wey be sey dem with dem dey run tings.
+
# Wetin person fit call anoder person wey be sey dem dey run tings.
 
#:* {{ux|dv|Oh '''baby'''! |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oh '''baby'''! |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)}}
#:* {{ux|dv| Guy, when your '''baby''' go show make we know am? Abi you want wait make una wedding reach? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)}}
+
#:* {{ux|dv| Guy, when your '''baby''' go show make we know am? Abi you want wait make una wedding reach? |(Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)}}
 
# Wetin be sey person like well well.
 
# Wetin be sey person like well well.
#:* {{ux|dv| Dis your new '''baby''', e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy Rolex o. |(NSC_Onwuegbuzia-2020, Your new '''baby''' has just been released, right? Only wealthy persons wear Rolex.)}}  
+
#:* {{ux|dv| Dis your new '''baby''', e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy Rolex o. |(Your new '''baby''' has just been released, right? Only wealthy persons wear Rolex.)}}  
# Wetin just be person own or wetin person just do.
+
# Wetin just be person own or wetin person just do or get.
#: {{ux|dv| Di Nigerian singer talk sey im new '''baby''' go soon drop. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The Nigerian musician said his new project will soon released.)}}
+
#: {{ux|dv| Di Nigerian singer talk sey im new '''baby''' go soon drop. |(The Nigerian musician said his new project will soon be released.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[tata]], [[pikin]],  
 
[[tata]], [[pikin]],  
Line 34: Line 34:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Pikin wey be sey e never grow to take care [[esef]]
+
* Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person.
#:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun, |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}}
+
:* {{ux|dv| See as she dey carry di '''baby''' wey you buy for am upandown.|(NSC_2020, See how she is carrying the doll you bought for her everywhere.)}}
#:* {{ux|dv|You talk sey grandma don dey behave like '''baby''' now. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)}}
+
:* {{ux|dv| When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy '''baby''' for girl. |(NSC_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)}}
# Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person.
 
#:* {{ux|dv| See as she dey carry di '''baby''' wey you buy for am upandown. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, See how she is carrying her doll you bought for her everywhere .)}}
 
#:* {{ux|dv| When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy '''baby''' for girl. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)}}
 
 
 
 
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====
 
[[nwababy]]
 
[[nwababy]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[tata]], [[pikin]], [[dollbaby]], [[babe]], [[sisi]]
 
[[tata]], [[pikin]], [[dollbaby]], [[babe]], [[sisi]]
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
[[mama]]
 
[[mama]]
 
====Translations====
 
====Translations====
English: ''a little child'' ''young lady'' ''doll''
+
English: ''a little child, young lady doll''

Latest revision as of 16:14, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English baby

Pronunciation 1

  • bébɪ̀

Play Play

Noun

  1. Pikin wey be sey e never grow to take care imsef.
    • Dem say you carry dis kind baby enter under sun.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
    • You talk sey grandma don dey behave like baby now.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving like a child now.)
  2. Wetin person fit call anoder person wey be sey dem dey run tings.
    • Oh baby!  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
    • Guy, when your baby go show make we know am? Abi you want wait make una wedding reach?  — (Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)
  3. Wetin be sey person like well well.
    • Dis your new baby, e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy Rolex o.  — (Your new baby has just been released, right? Only wealthy persons wear Rolex.)
  4. Wetin just be person own or wetin person just do or get.
    Di Nigerian singer talk sey im new baby go soon drop.  — (The Nigerian musician said his new project will soon be released.)

Synonyms

tata, pikin,

Antonyms

bros, sister, aunty

Translations

English: a little child, girlfriend doll

Pronunciation 2

  • bèbí

Play Play

Noun

  • Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person.
  • See as she dey carry di baby wey you buy for am upandown.  — (NSC_2020, See how she is carrying the doll you bought for her everywhere.)
  • When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy baby for girl.  — (NSC_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)

Related Forms

nwababy

Synonyms

tata, pikin, dollbaby, babe, sisi

Antonyms

mama

Translations

English: a little child, young lady doll