Difference between revisions of "baby"

 
(23 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
From: English ''baby''
 
From: English ''baby''
  
===Pronunciation [1] ===
+
===Pronunciation 1===
 
* bébɪ̀
 
* bébɪ̀
 
<sm2>Pcm-ng-baby1.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-baby1.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-baby1.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-baby1.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 8
 
* Frequency rank in NSC treebank: 847
 
* Frequency in raw corpus: 202
 
* Frequency rank in raw corpus: 1321
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Pikin wey be sey e never grow to take care [[esef]]
+
# Pikin wey be sey e never grow to take care [[imsef]].
#:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun, |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}}
#:* {{ux|dv|Oder women fit curse am say you carry dis kind '''baby''' enter under sun? |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__38, Some other women may still accuse her saying Why did you bring this little baby out in the sun ? )}}
+
#:* {{ux|dv|You talk sey grandma don dey behave like '''baby''' now. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving like a child now.)}}
#:* {{ux|dv|You talk sey grandma don dey behave like '''baby''' now. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)}}
+
# Wetin person fit call anoder person wey be sey dem dey run tings.
# Wetin person fit call anoder person wey be sey de run tings.
+
#:* {{ux|dv|Oh '''baby'''! |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)}}
#: {{ux|dv|Oh '''baby'''! |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)}}
+
#:* {{ux|dv| Guy, when your '''baby''' go show make we know am? Abi you want wait make una wedding reach? |(Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)}}
#:* {{ux|dv| Guy, when your baby go show make we know am, abi you want wait make una wedding reach? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)}}
 
 
# Wetin be sey person like well well.
 
# Wetin be sey person like well well.
# Wetin just be person own or wetin person just do.
+
#:* {{ux|dv| Dis your new '''baby''', e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy Rolex o. |(Your new '''baby''' has just been released, right? Only wealthy persons wear Rolex.)}}
#: {{ux|dv|Cameroonian film maker and actor, Nkanya Nkwai don tok say fine film na message as e di drop new '''baby''' for market. |(bbc__24675, __no translation__)}}
+
# Wetin just be person own or wetin person just do or get.
 
+
#: {{ux|dv| Di Nigerian singer talk sey im new '''baby''' go soon drop. |(The Nigerian musician said his new project will soon be released.)}}
 
 
===Pronunciation [2] ===
 
* bèbɪ́
 
<sm2>Pcm-ng-baby2.f.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-baby2.m.ogg</sm2>
 
 
 
===Noun===
 
# ( to be completed with definition in Naija : a doll + example)
 
# (to be completed with definition in Naija : a fine young woman + example)
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[tata]], [[pikin]],  
+
[[tata]], [[pikin]],  
 
+
====Antonyms====
 +
[[bros]], [[sister]], [[aunty]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: a little child, Slang: girlfriend, Slang: doll
+
English: ''a little child'', ''girlfriend'' ''doll''
  
==Naija==
+
===Pronunciation 2===
 
 
===Etymology===
 
From English baby
 
 
 
===Pronunciation===
 
 
* bèbí
 
* bèbí
<sm2>Pcm-ng-baby.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-baby2.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-baby.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-baby2.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 8
 
* Frequency rank in NSC treebank: 847
 
* Frequency in raw corpus: 202
 
* Frequency rank in raw corpus: 1321
 
 
 
===Definition===
 
Wetin be sey
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Pikin wey be sey e never grow to take care [[esef]]
+
* Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person.
#:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun, |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}}
+
:* {{ux|dv| See as she dey carry di '''baby''' wey you buy for am upandown.|(NSC_2020, See how she is carrying the doll you bought for her everywhere.)}}
#:* {{ux|dv|Oder women fit curse am say you carry dis kind '''baby''' enter under sun? |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__38, Some other women may still accuse her saying Why did you bring this little baby out in the sun ? )}}
+
:* {{ux|dv| When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy '''baby''' for girl. |(NSC_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)}}
#:* {{ux|dv|You talk sey grandma don dey behave like '''baby''' now. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)}}
+
====Related Forms====
# Wetin person fit call anoder person wey be sey de run tings.
+
[[nwababy]]
#: {{ux|dv|Oh '''baby'''! |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)}}
 
#:* {{ux|dv| Guy, when your baby go show make we know am, abi you want wait make una wedding reach? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)}}
 
# Wetin be sey person like well well.
 
# Wetin just be person own or wetin person just do.
 
#: {{ux|dv|Cameroonian film maker and actor, Nkanya Nkwai don tok say fine film na message as e di drop new '''baby''' for market. |(bbc__24675, __no translation__)}}
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|My mama born '''baby'''. |(My mother gave birth to a child.)}}
 
#: {{ux|dv|I wan see my '''baby'''. |(I want to see my girlfriend.)}}
 
#: {{ux|dv|My papa buy me '''baby'''. |(My father bought me a doll.)}}
 
# - (frequency:99)
 
#: {{ux|dv|'''Baby''', you set finish o. |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__99, Dearest, you are well formed.)}}
 
#: {{ux|dv|Oh '''baby''' just dey my broda. |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__61, O my babies are fine, my brother.)}}
 
# det (frequency:32)
 
#: {{ux|dv|backing a '''baby'''. |(NST_cleaned__36815, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so di '''baby''' con fat ah! |(ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__51, That was how the baby now looked fat ah !)}}
 
# nmod:poss (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Where your '''baby'''? |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__112, Where is your baby ?)}}
 
#: {{ux|dv|She add say e dey strange now wey her '''baby''' no get teeth again. |(bbc__55795, __no translation__)}}
 
# case (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Later, dem born am as '''baby''' for this earth; |(jw__28744, __no translation__)}}
 
 
 
# discourse (frequency:3)
 
 
 
#: {{ux|dv|Haha oh '''baby'''! |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__151, Haha, oh dearest !)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We dey study, since when we be small '''baby'''. |(jw__39235, __no translation__)}}
 
 
 
# dep-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem need to change dia napkin, feed, pet and comfort di doll '''baby'''. |(bbc__29311, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As you dey take care of am, na so you go take care of di new born '''baby'''. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__18, In the same way as you are taking care of it now, you will take care of the new-born baby.)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
 
 
# case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Comforting your '''baby''' : To comfort or play with di '''baby''' fit help distract dem from any pain inside dia gums. |(bbc__93187, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Another sad tin be say, im no even get foto of di '''baby''' because, di only foto wey im snap am dey inside im phone and water cari dat one too. |(bbc__15774, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[tata]], [[pikin]], girl 0.73 1023, daughter 0.72 274, boy 0.71 838, mother 0.69 105, meghan 0.68 76, pickin 0.68 840, boyfriend 0.67 89, twins 0.67 53, markle 0.65 58
+
[[tata]], [[pikin]], [[dollbaby]], [[babe]], [[sisi]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* girl 0.73 1023, daughter 0.72 274, boy 0.71 838, mother 0.69 105, meghan 0.68 76, pickin 0.68 840, boyfriend 0.67 89, twins 0.67 53, markle 0.65 58
+
[[mama]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: a little child, Slang: girlfriend, Slang: doll
+
English: ''a little child, young lady doll''

Latest revision as of 16:14, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English baby

Pronunciation 1

  • bébɪ̀

Play Play

Noun

  1. Pikin wey be sey e never grow to take care imsef.
    • Dem say you carry dis kind baby enter under sun.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
    • You talk sey grandma don dey behave like baby now.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving like a child now.)
  2. Wetin person fit call anoder person wey be sey dem dey run tings.
    • Oh baby!  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
    • Guy, when your baby go show make we know am? Abi you want wait make una wedding reach?  — (Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)
  3. Wetin be sey person like well well.
    • Dis your new baby, e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy Rolex o.  — (Your new baby has just been released, right? Only wealthy persons wear Rolex.)
  4. Wetin just be person own or wetin person just do or get.
    Di Nigerian singer talk sey im new baby go soon drop.  — (The Nigerian musician said his new project will soon be released.)

Synonyms

tata, pikin,

Antonyms

bros, sister, aunty

Translations

English: a little child, girlfriend doll

Pronunciation 2

  • bèbí

Play Play

Noun

  • Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person.
  • See as she dey carry di baby wey you buy for am upandown.  — (NSC_2020, See how she is carrying the doll you bought for her everywhere.)
  • When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy baby for girl.  — (NSC_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)

Related Forms

nwababy

Synonyms

tata, pikin, dollbaby, babe, sisi

Antonyms

mama

Translations

English: a little child, young lady doll