Difference between revisions of "backyard"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(13 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-backyard.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-backyard.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-backyard.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-backyard.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Di area wey dey behind the house. | |
− | :* {{ux|dv|Di ball fall go '''backyard'''. |( | + | #:* {{ux|dv|Di ball fall go '''backyard'''. |(The ball fell towards the back of the house.)}} |
− | :* {{ux|dv|Or maybe na your '''backyard''', you for cut am. |(NST, 38102 | + | #:* {{ux|dv|Or maybe na your '''backyard''', you for cut am. |(NST, 38102, Did you get it from the back of your house?)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your '''backyard'''. |(If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities.)}} | |
− | :* {{ux|dv| | + | #Where person get power. |
− | + | #:* {{ux|dv|I go die di matter for you no worry, all dat area where di wahala for happen na my '''backyard'''.|(Relax, I will settle the problem for you because where the trouble happened is within my stronghold.)}} | |
− | + | #Woman [[yansh]] wey big wella. | |
− | :* {{ux|dv|I go die | + | #:* {{ux|dv| Dat chick get better '''backyard''' o. |(That girl has big buttocks.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|O boy, dat babe '''backyard''' na die! |(Boy, that girl has large buttocks.)}} | |
− | |||
− | :* {{ux|dv|Dat chick get better '''backyard''' o. |( | ||
− | :* {{ux|dv|O boy, dat babe '''backyard''' na die! |( | ||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * When e be sey something dey local, small, or below person level. | ||
+ | :* {{ux|dv| I no wan work for '''backyard''' restaurant.Chuy! |(Deuber, 3559, I don't want to work for a local restaurant.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Na my company you dey call '''backyard''' restaurant? |(Deuber, 3560, Are you calling my company a local restaurant?)}} | ||
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[backside]] | * [[backside]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[bakassi]], [[nyash]], [[ikebe]], [[backside]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[Frontage]] | * [[Frontage]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''Area behind the house, | + | * English: ''Area behind the house'', ''one's area of strength'', ''a woman's buttocks'', ''something small or local'' |
Latest revision as of 16:20, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: English backyard
Pronunciation
- bàkíjâd
Noun
- Di area wey dey behind the house.
- Di ball fall go backyard. — (The ball fell towards the back of the house.)
- Or maybe na your backyard, you for cut am. — (NST, 38102, Did you get it from the back of your house?)
- If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your backyard. — (If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities.)
- Where person get power.
- I go die di matter for you no worry, all dat area where di wahala for happen na my backyard. — (Relax, I will settle the problem for you because where the trouble happened is within my stronghold.)
- Woman yansh wey big wella.
- Dat chick get better backyard o. — (That girl has big buttocks.)
- O boy, dat babe backyard na die! — (Boy, that girl has large buttocks.)
Adjective
- When e be sey something dey local, small, or below person level.
- I no wan work for backyard restaurant.Chuy! — (Deuber, 3559, I don't want to work for a local restaurant.)
- Na my company you dey call backyard restaurant? — (Deuber, 3560, Are you calling my company a local restaurant?)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Area behind the house, one's area of strength, a woman's buttocks, something small or local