Difference between revisions of "backyard"
Line 35: | Line 35: | ||
* [[backside]] | * [[backside]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[bakassi]], [[nyash]], [[nyash], [[ikebe]], [[backside]] | + | * [[bakassi]], [[nyash]], [[nyash]], [[ikebe]], [[backside]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 17:56, 15 February 2021
Naija
Etymology
From: English backyard
Pronunciation
- bàkíjâd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2604
- Frequency in raw corpus: 20
- Frequency rank in raw corpus: 5363
Definition
Area wey dey back of house.
Noun
- Di area wey dey behind the house.
- Di ball fall go backyard. — (NSC_Legbeti_2020. The ball fell towards the back of the house.)
- Or maybe na your backyard, you for cut am. — (NST, 38102. Did you get it from the back of your house?)
- When e be sey something dey local, small, or below person level
- I no wan work for backyard restaurant.Chuy! — (Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant Please!.)
- Na my company you dey call backyard restaurant? — (Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local please?)
- Where person get power abi get advantage put.
- I go die de matter for you no worry, all dat area where de wahala for happen na my backyard. — (NSC_Legbeti_2020. Relax, I will settle the problem for you because where the trouble happened is within my stronghold.)
- If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your backyard. — (If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities)
- Woman yansh wey big wella.
- Dat chick get better backyard o. — (Egbokhare, 2020. That girl has big buttocks.)
- O boy, dat babe backyard na die! — (NSC_Legbeti_2020. Boy, that girl has large buttocks)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Area behind the house, something small or local, one's area of control or advantage, a woman's buttocks