backyard
Naija
Etymology
From: English backyard
Pronunciation
- bàkíjâd
Noun
- Di area wey dey behind the house.
- Di ball fall go backyard. — (NSC_Legbeti_2020, The ball fell towards the back of the house.)
- Or maybe na your backyard, you for cut am. — (NST, 38102, Did you get it from the back of your house?)
- If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your backyard. — (If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities.)
- Where person get power.
- I go di de matter for you no worry, all dat area where de wahala for happen na my backyard. — (NSC_Legbeti_2020, Relax, I will settle the problem for you because where the trouble happened is within my stronghold.)
- Woman yansh wey big wella.
- Dat chick get better backyard o. — (Egbokhare, 2020, That girl has big buttocks.)
- O boy, dat babe backyard na die! — (NSC_Legbeti_2020, Boy, that girl has large buttocks.)
Adjective
- When e be sey something dey local, small, or below person level
- I no wan work for backyard restaurant.Chuy! — (Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant Please!.)
- Na my company you dey call backyard restaurant? — (Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local please?)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Area behind the house, one's area of strength, a woman's buttocks, something small or local.