Difference between revisions of "bakassi"

Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bàkásì
 
* bàkásì
 +
<sm2>Pcm-ng-bakassi.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-bakassi.m.ogg</sm2>
 +
 
===Proper Noun===
 
===Proper Noun===
 
* Name of one place wey dey for Rivers State.
 
* Name of one place wey dey for Rivers State.

Revision as of 20:43, 31 December 2021

Naija

Etymology

From: 'Place in the Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Play Play

Proper Noun

  • Name of one place wey dey for Rivers State.
  • Na wa for dis Bakassi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija !  — (NSC_Agnes_2020, Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)
  • I reach Bakasi for night yesterday!  — NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)

Noun

  • Woman nyash wey big well well.
  • Di woman bakassi na die!  — (NSC_Agnes_2020, The woman has bouncing buttocks.)
  • Na because de babe get one kind bad bakassi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her!  — (NSC_Agnes_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)

Synonym

backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku

Translation

  • English: buttocks