Difference between revisions of "bakassi"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
* [[Bakassi]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: 'Place in the Niger Delta''
 
From: 'Place in the Niger Delta''
Line 9: Line 11:
 
===Proper Noun===
 
===Proper Noun===
 
* Name of one place wey dey for Rivers State.
 
* Name of one place wey dey for Rivers State.
:* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! |(NSC_Agnes_2020, Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)}}
+
:* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! |(NSC_2020, Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)}}
:* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday! |NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}}
+
:* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday! |NSC_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}}
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Woman [[nyash]] wey big well well.
 
* Woman [[nyash]] wey big well well.
:* {{ux|dv| Di woman '''bakassi''' na die! |(NSC_Agnes_2020, The woman has bouncing buttocks.)}}
+
:* {{ux|dv| Di woman '''bakassi''' na die! |(NSC_2020, The woman has bouncing buttocks.)}}
:* {{ux|dv| Na because de babe get one kind bad '''bakassi''' like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her! |(NSC_Agnes_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)}}
+
:* {{ux|dv| Na because de babe get one kind bad '''bakassi''' like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her! |(NSC_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 17:43, 23 March 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

From: 'Place in the Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Play Play

Proper Noun

  • Name of one place wey dey for Rivers State.
  • Na wa for dis Bakassi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija !  — (NSC_2020, Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)
  • I reach Bakasi for night yesterday!  — NSC_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)

Noun

  • Woman nyash wey big well well.
  • Di woman bakassi na die!  — (NSC_2020, The woman has bouncing buttocks.)
  • Na because de babe get one kind bad bakassi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her!  — (NSC_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)

Synonym

backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku

Translation

  • English: buttocks