Difference between revisions of "bakassi"

Line 12: Line 12:
 
===Proper Noun===
 
===Proper Noun===
 
* Name of one place wey dey for Rivers State.
 
* Name of one place wey dey for Rivers State.
:* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! |(NSC_2020, Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)}}
+
:* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people mata, dem no dey Cameroon, dem no dey Naija! |(NSC_2020, Bakassi issue is such a sad one. They are neither in Cameroon nor in Nigeria.)}}
:* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday! |NSC_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}}
+
:* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday!|NSC_2020, I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}}
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:15, 24 March 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Place in the Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Play Play

Proper Noun

  • Name of one place wey dey for Rivers State.
  • Na wa for dis Bakassi people mata, dem no dey Cameroon, dem no dey Naija!  — (NSC_2020, Bakassi issue is such a sad one. They are neither in Cameroon nor in Nigeria.)
  • I reach Bakasi for night yesterday!  — NSC_2020, I arrived Bakassi pretty late yesterday.)

Noun

  • Woman nyash wey big well well.
  • Di woman bakassi na die!  — (NSC_2020, The woman has bouncing buttocks.)
  • Na because de babe get one kind bad bakassi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her!  — (NSC_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)

Synonym

backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku

Translation

  • English: buttocks