Difference between revisions of "bakassi"

Line 18: Line 18:
 
* Woman [[nyash]] wey big well well.
 
* Woman [[nyash]] wey big well well.
 
:* {{ux|dv| Di woman '''bakassi''' na die! |(NSC_2020, The woman has bouncing buttocks.)}}
 
:* {{ux|dv| Di woman '''bakassi''' na die! |(NSC_2020, The woman has bouncing buttocks.)}}
:* {{ux|dv| Na because de babe get one kind bad '''bakassi''' like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her! |(NSC_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)}}
+
:* {{ux|dv| Na because di babe get one kind bad '''bakassi''' like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow am! |(NSC_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her large buttocks.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 16:16, 24 March 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Place in the Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Play Play

Proper Noun

  • Name of one place wey dey for Rivers State.
  • Na wa for dis Bakassi people mata, dem no dey Cameroon, dem no dey Naija!  — (NSC_2020, Bakassi issue is such a sad one. They are neither in Cameroon nor in Nigeria.)
  • I reach Bakasi for night yesterday!  — NSC_2020, I arrived Bakassi pretty late yesterday.)

Noun

  • Woman nyash wey big well well.
  • Di woman bakassi na die!  — (NSC_2020, The woman has bouncing buttocks.)
  • Na because di babe get one kind bad bakassi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow am!  — (NSC_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her large buttocks.)

Synonym

backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku

Translation

  • English: buttocks