Difference between revisions of "bakassi"

Line 12: Line 12:
 
===Proper Noun===
 
===Proper Noun===
 
* Name of one place wey dey for Rivers State.
 
* Name of one place wey dey for Rivers State.
:* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people mata, dem no dey Cameroon, dem no dey Naija! |(NSC_2020, Bakassi issue is such a sad one. They are neither in Cameroon nor in Nigeria.)}}
+
:* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people matter, dem no dey Cameroon, dem no dey Naija! |( Bakassi issue is such a sad one. They are neither in Cameroon nor in Nigeria.)}}
:* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday!|NSC_2020, I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}}
+
:* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday!|(I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}}
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:45, 14 February 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Place in the Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Play Play

Proper Noun

  • Name of one place wey dey for Rivers State.
  • Na wa for dis Bakassi people matter, dem no dey Cameroon, dem no dey Naija!  — ( Bakassi issue is such a sad one. They are neither in Cameroon nor in Nigeria.)
  • I reach Bakasi for night yesterday!  — (I arrived Bakassi pretty late yesterday.)

Noun

  • Woman nyash wey big well well.
  • Di woman bakassi na die!  — (NSC_2020, The woman has bouncing buttocks.)
  • Na because di babe get one kind bad bakassi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow am!  — (NSC_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her large buttocks.)

Synonym

backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku

Translation

  • English: buttocks