Difference between revisions of "bakassi"
(→Noun) |
|||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | * [[Bakassi]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: 'Place in the Niger Delta'' | + | From: ''Place in the Niger Delta'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bàkásì | * bàkásì | ||
Line 9: | Line 12: | ||
===Proper Noun=== | ===Proper Noun=== | ||
* Name of one place wey dey for Rivers State. | * Name of one place wey dey for Rivers State. | ||
− | :* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people | + | :* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people matter, dem no dey Cameroon, dem no dey Naija! |( Bakassi issue is such a sad one. They are neither in Cameroon nor in Nigeria.)}} |
− | :* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday! | | + | :* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday!|(I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}} |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Woman [[nyash]] wey big well well. | * Woman [[nyash]] wey big well well. | ||
− | :* {{ux|dv| Di woman '''bakassi''' na die! |( | + | :* {{ux|dv| Di woman '''bakassi''' na die! |( The woman has bouncing buttocks.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na because | + | :* {{ux|dv| Na because di babe get one kind bad '''bakassi''' like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow am! |(Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her large buttocks.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Latest revision as of 16:46, 14 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Place in the Niger Delta
Pronunciation
- bàkásì
Proper Noun
- Name of one place wey dey for Rivers State.
- Na wa for dis Bakassi people matter, dem no dey Cameroon, dem no dey Naija! — ( Bakassi issue is such a sad one. They are neither in Cameroon nor in Nigeria.)
- I reach Bakasi for night yesterday! — (I arrived Bakassi pretty late yesterday.)
Noun
- Woman nyash wey big well well.
- Di woman bakassi na die! — ( The woman has bouncing buttocks.)
- Na because di babe get one kind bad bakassi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow am! — (Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her large buttocks.)
Synonym
backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku
Translation
- English: buttocks