Difference between revisions of "bakassi"

Line 6: Line 6:
 
===Proper Noun===
 
===Proper Noun===
 
* Na name of one place wey dey for Rivers State.
 
* Na name of one place wey dey for Rivers State.
:* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! |NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Cmerounians)}}
+
:* {{ux|dv| Na wa for dis '''Bakassi''' people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! |NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)}}
 
:* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday! |NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}}
 
:* {{ux|dv| I reach '''Bakasi''' for night yesterday! |NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}}
 +
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na woman buttocks wey make sense.
 
* Na woman buttocks wey make sense.

Revision as of 18:12, 15 February 2021

Naija

Etymology

From: Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Proper Noun

  • Na name of one place wey dey for Rivers State.
  • Na wa for dis Bakassi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija !  — NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)
  • I reach Bakasi for night yesterday!  — NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)

Noun

  • Na woman buttocks wey make sense.
  • De woman bakasi na die!  — NSC_Agnes_2020( The woman has bouncing buttocks.)
  • Na because de babe get one kain bad bakasi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her!  — NSC_Agnes_2020(Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)

Synonym

backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku

Translation

  • English: buttocks