bakassi

Revision as of 17:43, 23 March 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: 'Place in the Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Play Play

Proper Noun

  • Name of one place wey dey for Rivers State.
  • Na wa for dis Bakassi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija !  — (NSC_2020, Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)
  • I reach Bakasi for night yesterday!  — NSC_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)

Noun

  • Woman nyash wey big well well.
  • Di woman bakassi na die!  — (NSC_2020, The woman has bouncing buttocks.)
  • Na because de babe get one kind bad bakassi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her!  — (NSC_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)

Synonym

backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku

Translation

  • English: buttocks