bakassi
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Place in the Niger Delta
Pronunciation
- bàkásì
Proper Noun
- Name of one place wey dey for Rivers State.
- Na wa for dis Bakassi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! — (NSC_2020, Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)
- I reach Bakasi for night yesterday! — NSC_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)
Noun
- Woman nyash wey big well well.
- Di woman bakassi na die! — (NSC_2020, The woman has bouncing buttocks.)
- Na because de babe get one kind bad bakassi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her! — (NSC_2020, Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)
Synonym
backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku
Translation
- English: buttocks