Difference between revisions of "bearbear"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English | + | From: English ''beard'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 14:18, 1 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English beard
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
- Hair wey dey grow for face
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- Your bearbear dey worry you. — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)
Antonyms
Translations
- English: beard.