Difference between revisions of "bearbear"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Hair wey dey grow for di side of person face and bottom mouth.
 
* Hair wey dey grow for di side of person face and bottom mouth.
:*{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)}}
+
:*{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for resemble Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)}}
 
:*{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}}
 
:*{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}}
:*{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}}  
+
:*{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, Your beards are making you think more of yourself than you should.)}}  
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 13:02, 28 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English beard

Pronunciation

  • bjɛ̆bjɛ̆

Play Play

Noun

  • Hair wey dey grow for di side of person face and bottom mouth.
  • I dey keep my bearbear make I for resemble Soyinka.  — (Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
  • Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
  • Your bearbear dey worry you.  — (Egbokhare 2020, Your beards are making you think more of yourself than you should.)

Antonyms

goatee, gorimakpa

Translations

  • English: beard.