Difference between revisions of "bearbear"

Line 17: Line 17:
 
#: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have grown a goatee.)}}  
 
#: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have grown a goatee.)}}  
 
====Related====
 
====Related====
[[ goatee ]]
+
[[ goatee ]], [[ gorimakpa ]]
[[ gorimakpa ]]
 
  
 
====Antonym=====
 
====Antonym=====

Revision as of 15:27, 29 September 2020

Naija

Alternative forms

  • biebie, biabia, beard beard

Etymology

from English : beard

Pronunciation

  • bjɛ̆bjɛ̆

Play Play

Noun

bearbear: small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin

  1. I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka.  — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
    Your bearbear dey worry you.  — (You are carried away by your manly appearance.)
    Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (You are being impetuous because you have grown a goatee.)

Related

goatee , gorimakpa

Antonym=

antonym

Translations

  • English: beards