Difference between revisions of "bearbear"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
# Small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin. | # Small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin. | ||
− | #: {{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard. | + | #: {{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}} |
− | #: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have grown a goatee. | + | #: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} |
# De dey use am dey talk put sey pikin don be man. | # De dey use am dey talk put sey pikin don be man. | ||
− | #: {{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(You are carried away by your manly appearance. | + | #: {{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}} |
====Related==== | ====Related==== |
Revision as of 23:28, 30 September 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From English : beard.
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
- Small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin.
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- De dey use am dey talk put sey pikin don be man.
- Your bearbear dey worry you. — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)
Related
Translations
- English: beard.