Difference between revisions of "bearbear"
(→Noun) |
|||
Line 20: | Line 20: | ||
====Related==== | ====Related==== | ||
− | [[ goatee ]], [[ gorimakpa ]] | + | [[goatee]], [[gorimakpa]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''beard''. | * English: ''beard''. |
Revision as of 23:29, 30 September 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From English : beard.
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
- Small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin.
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- De dey use am dey talk put sey pikin don be man.
- Your bearbear dey worry you. — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)
Related
Translations
- English: beard.