Difference between revisions of "bearbear"
(→Noun) |
|||
Line 20: | Line 20: | ||
#: {{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}} | #: {{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}} | ||
− | ====Related==== | + | ====Related forms==== |
[[goatee]], [[gorimakpa]] | [[goatee]], [[gorimakpa]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''beard''. | * English: ''beard''. |
Revision as of 10:34, 8 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From English : beard.
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Definition
Small or long hair wey dey grow for man face after e leave small pikin
Noun
Hair wey dey grow for face
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- De dey use am dey talk put sey pikin don be man.
- Your bearbear dey worry you. — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)
Related forms
Translations
- English: beard.