Difference between revisions of "bearbear"

Line 18: Line 18:
 
#:*{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}}
 
#:*{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}}
 
#:*{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}}
 
#:*{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}}
# De dey use am dey talk put sey pikin don be man.
 
 
#:*{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}}  
 
#:*{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}}  
  

Revision as of 12:46, 20 October 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From English : beard.

Pronunciation

  • bjɛ̆bjɛ̆

Play Play

Definition

Small or long hair wey dey grow for man face after e leave small pikin.

Noun

  1. Hair wey dey grow for face
    • I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka.  — (Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
    • Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
    • Your bearbear dey worry you.  — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)

Related forms

goatee, gorimakpa

Translations

  • English: beard.