Difference between revisions of "bearbear"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Hair wey dey grow for face | + | # Hair wey dey grow for face |
− | :{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)}} | + | #:*{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)}} |
− | :{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} | + | #:*{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} |
− | :{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}} | + | #:*{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 12:22, 11 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English : beard.
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
- Hair wey dey grow for face
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- Your bearbear dey worry you. — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)
Antonyms
Translations
- English: beard.