Difference between revisions of "bearbear"
(→Noun) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Hair wey dey grow for face | + | * Hair wey dey grow for face. |
:*{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)}} | :*{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)}} | ||
:*{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} | :*{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} |
Revision as of 14:19, 1 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English beard
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
- Hair wey dey grow for face.
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- Your bearbear dey worry you. — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)
Antonyms
Translations
- English: beard.