Difference between revisions of "bearbear"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | bearbear: small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin | + | bearbear: |
+ | # small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin | ||
#: {{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}} | #: {{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} | ||
+ | # De dey use am dey talk put sey pikin don be man | ||
#: {{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(You are carried away by your manly appearance.)}} | #: {{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(You are carried away by your manly appearance.)}} | ||
− | + | ||
====Related==== | ====Related==== | ||
[[ goatee ]], [[ gorimakpa ]] | [[ goatee ]], [[ gorimakpa ]] |
Revision as of 15:39, 29 September 2020
Naija
Alternative forms
- biebie, biabia, beard beard
Etymology
from English : beard
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
bearbear:
- small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- De dey use am dey talk put sey pikin don be man
- Your bearbear dey worry you. — (You are carried away by your manly appearance.)
Related
Translations
- English: beards