Difference between revisions of "bearbear"

Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from English : beard
+
From English : ''beard''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 18:29, 29 September 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From English : beard.

Pronunciation

  • bjɛ̆bjɛ̆

Play Play

Noun

bearbear:

  1. Small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin.
    I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka.  — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
    Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (You are being impetuous because you have grown a goatee.)
  2. De dey use am dey talk put sey pikin don be man.
    Your bearbear dey worry you.  — (You are carried away by your manly appearance.)

Related

goatee , gorimakpa

Translations

  • English: beards