Difference between revisions of "bearbear"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Hair wey dey grow for face | Hair wey dey grow for face | ||
− | :{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am | + | :{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)}} |
:{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} | :{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} | ||
:{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}} | :{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}} | ||
− | ==== | + | ====Antonyms==== |
[[goatee]], [[gorimakpa]] | [[goatee]], [[gorimakpa]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''beard''. | * English: ''beard''. |
Revision as of 15:18, 18 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From English : beard.
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
Hair wey dey grow for face
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- Your bearbear dey worry you. — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)
Antonyms
Translations
- English: beard.