bearbear

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English beard

Pronunciation

  • bjɛ̆bjɛ̆

Play Play

Noun

  • Hair wey dey grow for face.
  • I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka.  — (Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
  • Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
  • Your bearbear dey worry you.  — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)

Antonyms

goatee, gorimakpa

Translations

  • English: beard.