bearbear

Revision as of 13:02, 28 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English beard

Pronunciation

  • bjɛ̆bjɛ̆

Play Play

Noun

  • Hair wey dey grow for di side of person face and bottom mouth.
  • I dey keep my bearbear make I for resemble Soyinka.  — (Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
  • Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
  • Your bearbear dey worry you.  — (Egbokhare 2020, Your beards are making you think more of yourself than you should.)

Antonyms

goatee, gorimakpa

Translations

  • English: beard.