bearbear
Naija
Alternative forms
Etymology
From English : beard.
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
- Small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin.
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard. EGBOKHARE 2020)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (You are being impetuous because you have grown a goatee. EGBOKHARE 2020)
- De dey use am dey talk put sey pikin don be man.
- Your bearbear dey worry you. — (You are carried away by your manly appearance. EGBOKHARE 2020)
Related
Translations
- English: beard.