bearbear

Revision as of 18:01, 12 November 2020 by 82.227.154.117 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English : beard.

Pronunciation

  • bjɛ̆bjɛ̆

Play Play

Noun

Hair wey dey grow for face

I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka.  — (Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
Your bearbear dey worry you.  — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)

Related forms

goatee, gorimakpa

Translations

  • English: beard.