Difference between revisions of "beta life"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
*[[better life]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which early 90s central bank release the new naira note
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
*beta lif
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-beta life.f.ogg</sm2>  
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-beta life.m.ogg</sm2>
===Usage===
+
 
===Definition===
+
===Noun===
===POS===
+
Di name wey de dey call fifty naira note for Nigeria.
#: {{ux|dv|Zeinab bin run away as teenager because she wan marry so she go get beta life. |(bbc__102126, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Make una [[help]] me tell dis mumu man make e pay me my '''beta life'' before I disgrace am for inside dis molue. |(NSC_2021, please )}}
#: {{ux|dv|Dis pipo dey share di land so dat land go dey for evritin wey we need to use am for living beta life. |(bbc__37593, __no translation__)}}
+
*{{ux|dv|Everytin don [[dear]] for Naija sotay na common biscuit na '''beta life''. |(NSC_2021, things have become so expensive in Nigeria to the extent that even biscuits now sell for fifty naira. )}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 +
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
====Translation====
 
====Translation====

Revision as of 00:53, 19 August 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which early 90s central bank release the new naira note

Pronunciation

  • beta lif

Play Play

Noun

Di name wey de dey call fifty naira note for Nigeria.

  • Make una help me tell dis mumu man make e pay me my 'beta life before I disgrace am for inside dis molue.  — (NSC_2021, please )
  • Everytin don dear for Naija sotay na common biscuit na 'beta life.  — (NSC_2021, things have become so expensive in Nigeria to the extent that even biscuits now sell for fifty naira. )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation