Difference between revisions of "beta life"

 
(14 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
*[[better life]]
 
*[[better life]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which early 90s central bank release the new naira note
+
* {{ux|dv| Na [[laughtalk]] from di Better life for Village people wey dem do when Babangida dey rule, and na dat time dey bring di new fifty naira note comot. | (From an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which preceded the Central Bank's release of the new 50 naira note at a time of austerity in Nigeria.)}}
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*beta lif
+
* bɛ̀tá laɪ̂f
 
<sm2>Pcm-ng-beta life.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-beta life.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-beta life.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-beta life.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Di name wey de dey call fifty naira note for Nigeria.
+
* Fifty naira note for Nigeria.
:*{{ux|dv|Make una [[help]] me tell dis mumu man make e pay me my '''beta life'' before I disgrace am for inside dis molue. |(NSC_2021, please )}}
+
:*{{ux|dv|Make una [[help]] me tell dis mumu man make e pay me my '''beta life''' before I disgrace am for inside dis molue. |(NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I will not embarrass him in this single-deck transit bus.)}}
*{{ux|dv|Everytin don [[dear]] for Naija sotay na common biscuit na '''beta life''. |(NSC_2021, things have become so expensive in Nigeria to the extent that even biscuits now sell for fifty naira. )}}
+
:*{{ux|dv|Everytin don [[dear]] for Naija sotay na common biscuit na '''beta life'''. |(NSC_2021, Things have become so expensive in Nigeria that even biscuits now sell for fifty naira.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 +
*[[betterbody]]
 +
====Antonym====
 +
* [[hundi]], [[hundred card]]
  
====Synonym====
 
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''fifty naira note''

Latest revision as of 14:52, 27 February 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

  • Na laughtalk from di Better life for Village people wey dem do when Babangida dey rule, and na dat time dey bring di new fifty naira note comot.  —  (From an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which preceded the Central Bank's release of the new 50 naira note at a time of austerity in Nigeria.)

Pronunciation

  • bɛ̀tá laɪ̂f

Play Play

Noun

  • Fifty naira note for Nigeria.
  • Make una help me tell dis mumu man make e pay me my beta life before I disgrace am for inside dis molue.  — (NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I will not embarrass him in this single-deck transit bus.)
  • Everytin don dear for Naija sotay na common biscuit na beta life.  — (NSC_2021, Things have become so expensive in Nigeria that even biscuits now sell for fifty naira.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: fifty naira note