Difference between revisions of "beta life"
(4 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
*[[better life]] | *[[better life]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From | + | * {{ux|dv| Na [[laughtalk]] from di Better life for Village people wey dem do when Babangida dey rule, and na dat time dey bring di new fifty naira note comot. | (From an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which preceded the Central Bank's release of the new 50 naira note at a time of austerity in Nigeria.)}} |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * bɛ̀tá | + | * bɛ̀tá laɪ̂f |
<sm2>Pcm-ng-beta life.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-beta life.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-beta life.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-beta life.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Fifty naira note for Nigeria. | + | * Fifty naira note for Nigeria. |
:*{{ux|dv|Make una [[help]] me tell dis mumu man make e pay me my '''beta life''' before I disgrace am for inside dis molue. |(NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I will not embarrass him in this single-deck transit bus.)}} | :*{{ux|dv|Make una [[help]] me tell dis mumu man make e pay me my '''beta life''' before I disgrace am for inside dis molue. |(NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I will not embarrass him in this single-deck transit bus.)}} | ||
:*{{ux|dv|Everytin don [[dear]] for Naija sotay na common biscuit na '''beta life'''. |(NSC_2021, Things have become so expensive in Nigeria that even biscuits now sell for fifty naira.)}} | :*{{ux|dv|Everytin don [[dear]] for Naija sotay na common biscuit na '''beta life'''. |(NSC_2021, Things have become so expensive in Nigeria that even biscuits now sell for fifty naira.)}} | ||
Line 21: | Line 21: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''fifty naira note'' |
Latest revision as of 14:52, 27 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- Na laughtalk from di Better life for Village people wey dem do when Babangida dey rule, and na dat time dey bring di new fifty naira note comot. — (From an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which preceded the Central Bank's release of the new 50 naira note at a time of austerity in Nigeria.)
Pronunciation
- bɛ̀tá laɪ̂f
Noun
- Fifty naira note for Nigeria.
- Make una help me tell dis mumu man make e pay me my beta life before I disgrace am for inside dis molue. — (NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I will not embarrass him in this single-deck transit bus.)
- Everytin don dear for Naija sotay na common biscuit na beta life. — (NSC_2021, Things have become so expensive in Nigeria that even biscuits now sell for fifty naira.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: fifty naira note