Difference between revisions of "beta life"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Di name wey de dey call fifty naira note for Nigeria.
+
Fifty naira note for Nigeria.
:*{{ux|dv|Make una [[help]] me tell dis mumu man make e pay me my '''beta life'' before I disgrace am for inside dis molue. |(NSC_2021, please )}}
+
:*{{ux|dv|Make una [[help]] me tell dis mumu man make e pay me my '''beta life''' before I disgrace am for inside dis molue. |(NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I wwill not embarrass him in this single-deck transit bus.)}}
*{{ux|dv|Everytin don [[dear]] for Naija sotay na common biscuit na '''beta life''. |(NSC_2021, things have become so expensive in Nigeria to the extent that even biscuits now sell for fifty naira. )}}
+
*{{ux|dv|Everytin don [[dear]] for Naija sotay na common biscuit na '''beta life'''. |(NSC_2021, things have become so expensive in Nigeria to the extent that even biscuits now sell for fifty naira. )}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 01:06, 19 August 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which early 90s central bank release the new naira note

Pronunciation

  • beta lif

Play Play

Noun

Fifty naira note for Nigeria.

  • Make una help me tell dis mumu man make e pay me my beta life before I disgrace am for inside dis molue.  — (NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I wwill not embarrass him in this single-deck transit bus.)
  • Everytin don dear for Naija sotay na common biscuit na beta life.  — (NSC_2021, things have become so expensive in Nigeria to the extent that even biscuits now sell for fifty naira. )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation