beta life

Naija

Alternative Form

Etymology

From: an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which early 90s central bank release the new naira note

Pronunciation

  • beta lif

Play Play

Noun

Di name wey de dey call fifty naira note for Nigeria.

  • Make una help me tell dis mumu man make e pay me my 'beta life before I disgrace am for inside dis molue.  — (NSC_2021, please )
  • Everytin don dear for Naija sotay na common biscuit na 'beta life.  — (NSC_2021, things have become so expensive in Nigeria to the extent that even biscuits now sell for fifty naira. )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation