Difference between revisions of "blow"

 
(41 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-blow.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-blow.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 15
 
* Frequency rank in NSC treebank: 569
 
* Frequency in raw corpus: 296
 
* Frequency rank in raw corpus: 999
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Sey person hammer.
+
# As person fold im hand, use force use am [[nack]] person.
#: {{ux|dv|Dat na di time wey di work wey I dey do '''blow'''. |(bbc__7425, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|E give am '''blow'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He punched him.)}}
#Sey two people dey figth
+
#:* {{ux|dv| But e remain small make McGregor forget sey na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty '''blow''' for the back of im head.|(bbc__22625, McGregor almost forgot that he was boxing when he threw multiple punches at Mayweather at the back of his head.)}}
#: {{ux|dv| But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty '''blow''' for the back of im head. |(bbc__22625, __no translation__)}}
+
#Bad ting wey happen.
#: {{ux|dv|De say, dis thing wey happen so, don give heavy '''blow''' to di effort-dem wey di world football govt join-bodi, FIFA dey try do now to won clean up di game, sake of some plenty poto-poto wey don dey fly up and down now inside football mata, all over di world. |(ja102__1123, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy '''blow''' for di goment wey carri anti-coruption fight for head. |(bbc__12977, Madam Kemi resigned from office as a result of pressures relating to her fake certificate; this was a heavy blow to the government fighting corruption.)}}
  
 
+
====Translation====
#: {{ux|dv| Etoile du Sahel Alaya Brigui score di first goal against Al Ahly Tunisia Etoile du Sahel don nack di first '''blow''' as dem win Al Ahly of Egypt 2-1 for African Champions League on Sunday. |(bbc__47266, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP Pipo dey reason say Hulot  decision na major '''blow''' for Presido Macron |(bbc__10267, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy '''blow''' for di goment wey carri anti-coruption fight for head. |(bbc__12977, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im '''blow''' lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year. |(bbc__94933, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
*
 
 
 
====Antonyms====
 
*
 
====Translations====
 
 
* English: ''fight, blow''
 
* English: ''fight, blow''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 +
====Intransitive====
 +
#Make person get money or make people sabi person wellwell because e get levels.
 +
#:* {{ux|dv| Dat na di time wey di work wey I dey do '''blow'''. |(bbc__7425, That was when the job I was engaged in became lucrative.)}}
 +
#:* {{ux|dv| We want '''blow'''. |(LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)}}
 
#Make someting move fast.   
 
#Make someting move fast.   
#: {{ux|dv|As di car '''blow''' come, we zoom comot. |(Egbokhare_2020, As the car sped towards us, we ran away.)}}
+
#:* {{ux|dv|As di car '''blow''' come, we zoom comot. |(Egbokhare_2020, As the car speed towards us, we ran away.)}}
#Make breeze carry someting  
+
#Make breeze carry someting.
#: {{ux|dv|One day, breeze go '''blow''' foul yansh open. |(One day, your evil deeds will be exposed.)}}
+
#:* {{ux|dv|Breeze don dey '''blow'''. |(jw__5069, The wind is blowing.)}}
#: {{ux|dv|Breeze don dey '''blow'''. |(jw__5069, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey '''blow'''. |(jw__44011, Life can be tiring over there at times, as a result of the dust and wind blowing.)}}
#: {{ux|dv|Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey '''blow'''. |(jw__44011, __no translation__)}}
+
#Make person dey popular.
#: {{ux|dv|She break them to pieces with her leg and start to set fire, dey '''blow''' with her mouth. |(katakata__219, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}}
 +
#:* {{ux|dv| For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224,Observations from past Big Brother Naija editions and the one for Africa, shows that wining is not a guarantee to fame and stardom.)}}
 +
#:*{{ux|dv| Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan '''blow''' like Ronaldo.|(bbc__66754, Meet the Nigeria Amputee footballer who wants to be famous like Ronaldo.)}}
 +
#Make someting sound.
 +
#:* {{ux|dv|E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet '''blow'''.”​— 1 Cor. |(jw__9309, It will happen quickly, at the twinkle of an eye, when the last trumpet sounds.)}}
 +
=====Synonyms=====
 +
[[hammer]], [[sound]],
  
#Make person get money.
+
=====Translation=====
#: {{ux|dv|We want '''blow'''. |(LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)}}
+
English: ''blow'', ''succeed'', ''prosper''
#: {{ux|dv|Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}}
 
#: {{ux|dv|For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224, __no translation__)}}
 
 
 
#Make#: {{ux|dv|Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan '''blow''' like Ronaldo |(bbc__66754, __no translation__)}}
 
person dey fight.
 
#: {{ux|dv|'''blow''' am... |(NST_cleaned__34716, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im '''blow''' di guy. |(He/she punched the guy.)}}
 
  
 +
====Transitive====
 +
# Make person fold im hand, use force use am [[nack]] person.
 +
#:* {{ux|dv|Im '''blow''' di guy. |(He/she punched the guy.)}}
 +
#:* {{ux|dv| If you want fight dat guy no wahala, but make I just warn you sey if e '''blow''' you, we no go see your teeth pick.|(NSC_2021, If you want to fight that guy, that wont be a problem. But I have to warn that if he punches you, he'll knock out all the teeth in your mouth.)}}
 +
#:* {{ux|dv|'''blow''' am... |(NST_cleaned__34716, Punch him)}}
 +
# Make someting make air touch person.
 +
#:* {{ux|dv|One day, breeze go '''blow''' foul yansh open. |(NSC_2020, One day, your evil deeds will be exposed.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Fan dey '''blow''' me for here.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, The fan is blowing me over here.)}}
 +
#When person blow air inside someting make sound for fit comot.
 +
#:* {{ux|dv|As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey '''blow''' flute dey '''blow''' am. |(katakata__63, Those with the band played the band, while those with the flute played the flute.)}}
 +
#:* {{ux|dv|By di time referee '''blow''' final whistle, fans dey vex, begin boo dem. |(bbc__23951, By the time the referee blew the final whistle, fans were already angry and began to boo them.)}}
 
#Make person dey talk.
 
#Make person dey talk.
#: {{ux|dv|'''Blow''' grammar. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Blow''' grammar. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak grandiosely.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im '''blow''' lie to the authorities. |(bbc__94933, According to the story, he has been dragged to court by the Federal Government because they claim he lied to the authorities.)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor '''blow'''. |(bbc__1958, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet '''blow'''.”​— 1 Cor. |(jw__9309, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|Two of dem set '''blow''' for New York Fashion Week party and Cardi B later tok say wetin cause di gbege na because Nicki go make comment about her parenting. |(bbc__96464, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey '''blow''' flute dey '''blow''' am. |(katakata__63, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Our people talk say dem no dey take empty belle dey '''blow''' fire o, but one person don do am. |(deuber__67, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ah you know as '''blow''', '''blow''' dey be now. |(NST_cleaned__34714, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Odegaard bin join the Spanish giants as one of the hottest talents wey dey the world football and many bin dey expect am to '''blow''' but e no gree '''blow'''. |(brila__1432, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E come make strong breeze '''blow''' that night. |(jw__19148, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis heavy ayogidi breeze wey begin '''blow''' since yesterday, e just dey up-root electric poll-dem, big-big tree-dem and dey destroy house-dem and even kill house animal-dem. |(ja102__2256, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na she bring idea to start to '''blow''' bomb wey dem find dey do illegal fishing inside Indonesia waters dem. |(bbc__71744, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|Di way di, di thing '''blow''' some people, eh kai no, no, no, no, no. |(JOS_03_Red-Hair-Facebook_DG__125, The way the, the thing hit some people, ah, no, no, no.)}}
 
#Make person make air for im mouth.
 
#: {{ux|dv|By di time referee '''blow''' final whistle, fans dey vex, begin boo dem. |(bbc__23951, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Alioum Sidi bin also referee for di 2014 FIFA World Cup qualifiers As Senegal and Algeria di play finals for Africa Cup of Nations, AFCON Egypt 2019 today, na Alioum Sidi, Cameroonian, 38 years bi di wear black for '''blow''' whistle. |(bbc__13871, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
====Synonyms====
+
=====Related forms=====
*  
+
* [[blow blow]]
====Antonyms====
+
=====Synonyms=====
*  
+
* [[hammer]], [[talk]]
  
====Translations====
+
=====Translations=====
* English: to speed, to expose, to punch
+
* English: ''speed'', ''talk'', ''punch'' ''blow''

Latest revision as of 06:21, 10 November 2022

Naija

Etymology

From English: blow

Pronunciation

  • blô

Play Play


Noun

  1. As person fold im hand, use force use am nack person.
    • E give am blow.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He punched him.)
    • But e remain small make McGregor forget sey na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head.  — (bbc__22625, McGregor almost forgot that he was boxing when he threw multiple punches at Mayweather at the back of his head.)
  2. Bad ting wey happen.
    • Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy blow for di goment wey carri anti-coruption fight for head.  — (bbc__12977, Madam Kemi resigned from office as a result of pressures relating to her fake certificate; this was a heavy blow to the government fighting corruption.)

Translation

  • English: fight, blow

Verb

Intransitive

  1. Make person get money or make people sabi person wellwell because e get levels.
    • Dat na di time wey di work wey I dey do blow.  — (bbc__7425, That was when the job I was engaged in became lucrative.)
    • We want blow.  — (LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)
  2. Make someting move fast.
    • As di car blow come, we zoom comot.  — (Egbokhare_2020, As the car speed towards us, we ran away.)
  3. Make breeze carry someting.
    • Breeze don dey blow.  — (jw__5069, The wind is blowing.)
    • Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey blow.  — (jw__44011, Life can be tiring over there at times, as a result of the dust and wind blowing.)
  4. Make person dey popular.
    • Im must blow one day.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)
    • For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go blow.  — (bbc__51224,Observations from past Big Brother Naija editions and the one for Africa, shows that wining is not a guarantee to fame and stardom.)
    • Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan blow like Ronaldo.  — (bbc__66754, Meet the Nigeria Amputee footballer who wants to be famous like Ronaldo.)
  5. Make someting sound.
    • E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet blow.”​— 1 Cor.  — (jw__9309, It will happen quickly, at the twinkle of an eye, when the last trumpet sounds.)
Synonyms

hammer, sound,

Translation

English: blow, succeed, prosper

Transitive

  1. Make person fold im hand, use force use am nack person.
    • Im blow di guy.  — (He/she punched the guy.)
    • If you want fight dat guy no wahala, but make I just warn you sey if e blow you, we no go see your teeth pick.  — (NSC_2021, If you want to fight that guy, that wont be a problem. But I have to warn that if he punches you, he'll knock out all the teeth in your mouth.)
    • blow am...  — (NST_cleaned__34716, Punch him)
  2. Make someting make air touch person.
    • One day, breeze go blow foul yansh open.  — (NSC_2020, One day, your evil deeds will be exposed.)
    • Fan dey blow me for here.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The fan is blowing me over here.)
  3. When person blow air inside someting make sound for fit comot.
    • As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey blow flute dey blow am.  — (katakata__63, Those with the band played the band, while those with the flute played the flute.)
    • By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem.  — (bbc__23951, By the time the referee blew the final whistle, fans were already angry and began to boo them.)
  4. Make person dey talk.
    • Blow grammar.  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak grandiosely.)
    • Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to the authorities.  — (bbc__94933, According to the story, he has been dragged to court by the Federal Government because they claim he lied to the authorities.)
Related forms
Synonyms
Translations
  • English: speed, talk, punch blow